Holiday lyrics by Greatman Takit
My liver
E no go ever cut for your matter I'm saying prayers up to the father And back to sender to every ogbanje
Your fitila
E no go ever quench
Your river
E no go dry cause
Osimiri atata e go dey for you every day Cause I remember when you dey for me
When I no get power to gbe body You be the person I be steady calling
Lifting me up when I be steady falling ah ah
So wherever you dey,
Ki Ola yi wole
I pray for the answer whenever you pray
I've been talking to the Father me sef I dey pray
When I get on my knees I say
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Water for my eye everytime
When I remember say you nearly kpai E be like cloth wey dem wash and Jesu
Christi
As you no mind put your life on the line
Say for you I dey ten toes all day You be Mon Ami every time everyday Nobody fit understand why everyday
I dey steady dey dey get on my knees I say
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Father bless my brother where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
Bless my sister where e dey
Wherever e dey
From sunrise to sunset
Make everyday be like holiday
End of Holiday lyrics by Greatman Takit
Other lyrics
I’ve Been Waiting Lyrics by Tasha Cobbs Leonard Ft. Purpose Worship
Language Of Your Heart Lyrics by Esther Oji.
All Things Are Possible (Live) ft. GREAT GRACE MUSIC - EJ Newton
Rita Meroh - Jesus Knows Lyrics
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only