If No Be You lyrics by Moses Bliss

 If No Be You lyrics by Moses Bliss 


If No Be You lyrics by Moses Bliss



If no be You, where I for dey?

My life for end tay-tay

Baba, na You wey bring me out of shame

To You I give my all

When people fall my hand, You dey my side

When I no know wetin to do, You be my guide

Chai! I owe my life to You

Lord, I live to worship You

If no be You

If no be You, where I for dey?

My life for end tay-tay (where I for dey?)

Baba, na You wey bring me out of shame

To You I give my all

When people fall my hand, You dey my side

When I no know wetin to do, You be my guide

Chai! I owe my life to You

Lord, I live to worship You

When I think of all You've done, I no fit talk am all

You no dey disappoint, na You dey pick me when I fall

If e no be for Your grace, if to say You no show face

My life for no make sense at all, I will praise You all my days


(If No Be You lyrics by Moses Bliss )


This life I live is a testimony

I'm grateful for Your grace that has kept me in this race

Oh Lord, You fill my life with goodness

Now all I see is sweetness

You've made my life a statement

In Your love, I am contented

If no be You, where I for dey?

My life for end tay-tay

Baba, na You wey bring me out of shame

To, to You I give my all

When people fall my hand, You dey my side

When I no know wetin to do, You be my guide

Chai! I owe my life to You

Lord, I live to worship You

Father of love, Your mercy sure

You no dey fail, I don see result

I must confess say Your word dey work

Daddy, Your word dey work, and e sure for us

You hold my hand, and show me the way

You no let me fall when my legs dey shake

Pillar of my life, I go sing Your praise

Since You touch my life, I no dey the same

I remember when suffer tie me like wrappa, dey plenty palava

God, the story never finish o, 'cause I get e God wey dey answer me o

Suddenly, You changed me, gave my life a meaning

Now I am counting my blessings every season o

Daddy, na You stand by me

When trials and challenges dem dey walk by me

Really and truly you're my savior and my Father

There can never be another

You're my shepherd, my provider (always)

You daily load me, You dey answer my prayer

You're my Lord and my Master, no dey ever let me suffer (láyé)

I'll keep on loving You, for You have been so good (ooh, ooh)

I pour my heart to You, for this Your love is true (yeah)

If no be you

If no be You, where I for dey?

My life for end tay-tay

Baba, na You wey bring me out of shame

To, to You I give my all

When people fall my hand, You dey my side

When I no know wetin to do, You be my guide

Chai! I owe my life to You

Lord, I live to worship You


End of If No Be You lyrics by Moses Bliss 


Full name: Moses Uyoh Enang
Born: February 20, 1995
From: Abuja, Nigeria; originally from Akwa Ibom State
Roles: Gospel singer, worship leader, songwriter, music director, record label founder
Music & Career Highlights
Began releasing music publicly in 2017 with the single E No Dey Fall My Hand
Gained wide recognition in 2019 with Too Faithful
Debut album Too Faithful came out in 2021 (13 tracks) with songs like Taking Care, Perfection, Bigger Everyday
Released his second album More Than Music (Transcendent Worship) in 2023
In 2025 released a new album The Expression with 16 tracks, featuring several collaborations with gospel artists
Major Songs
Some of his most popular tracks include:
Too Faithful
You I Live For
Bigger Everyday
Miracle No Dey Tire Jesus
Taking Care
Perfection
I Prepare
In Your Hands
Ebenezer
Other Ventures & Impact
Founder of Spotlite Nation, a gospel record label; he has signed and nurtured artists like Chizie, Festizie, Doris Joseph, Grace Lokwa
Owns a clothing line called Shades of Bliss
Hosts an annual worship concert called Bliss Experience
Married to Marie Wiseborn (wedding in March 2024); they had their first child in January 2025

If No Be You lyrics by Moses Bliss

If No Be You lyrics by Moses Bliss 

If No Be You lyrics by Moses Bliss 

If No Be You lyrics by Moses Bliss 

If No Be You lyrics by Moses Bliss 

Other lyrics



Approved – Olubunmi Lyrics


New Song lyrics By Joshua Oyetunde


Chris Heaven – SON OF OIL Lyrics ft Gudnicole


HLE – You Are Lyrics


Talk & Do lyrics By Ada Ehi & Limoblaze


OUR MISSION

Our MISSION is to spread the gospel through the promotion

of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.


The idea to support and promote Music Events,

Church Revivals and similar activities

within the Christian faith is what we share


*COPYRIGHT DISCLAIMER*

We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.

All Lyrics rights belong to its original owner/owners.

No copyright infringement is intended.

We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners

Contents here are for promotional purposes only.


Please Add a comment below if you have any suggestions

Thank you & God Bless you!

All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners


Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only

Search This Blog