If No Be You lyrics by Moses Bliss
If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay
Baba, na You wey bring me out of shame
To You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You
If no be You
If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay (where I for dey?)
Baba, na You wey bring me out of shame
To You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You
When I think of all You've done, I no fit talk am all
You no dey disappoint, na You dey pick me when I fall
If e no be for Your grace, if to say You no show face
My life for no make sense at all, I will praise You all my days
(If No Be You lyrics by Moses Bliss )
This life I live is a testimony
I'm grateful for Your grace that has kept me in this race
Oh Lord, You fill my life with goodness
Now all I see is sweetness
You've made my life a statement
In Your love, I am contented
If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay
Baba, na You wey bring me out of shame
To, to You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You
Father of love, Your mercy sure
You no dey fail, I don see result
I must confess say Your word dey work
Daddy, Your word dey work, and e sure for us
You hold my hand, and show me the way
You no let me fall when my legs dey shake
Pillar of my life, I go sing Your praise
Since You touch my life, I no dey the same
I remember when suffer tie me like wrappa, dey plenty palava
God, the story never finish o, 'cause I get e God wey dey answer me o
Suddenly, You changed me, gave my life a meaning
Now I am counting my blessings every season o
Daddy, na You stand by me
When trials and challenges dem dey walk by me
Really and truly you're my savior and my Father
There can never be another
You're my shepherd, my provider (always)
You daily load me, You dey answer my prayer
You're my Lord and my Master, no dey ever let me suffer (láyé)
I'll keep on loving You, for You have been so good (ooh, ooh)
I pour my heart to You, for this Your love is true (yeah)
If no be you
If no be You, where I for dey?
My life for end tay-tay
Baba, na You wey bring me out of shame
To, to You I give my all
When people fall my hand, You dey my side
When I no know wetin to do, You be my guide
Chai! I owe my life to You
Lord, I live to worship You
End of If No Be You lyrics by Moses Bliss
Other lyrics
New Song lyrics By Joshua Oyetunde
Chris Heaven – SON OF OIL Lyrics ft Gudnicole
Talk & Do lyrics By Ada Ehi & Limoblaze
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only