My Story lyrics ft. Tayo Olowo - Luddy Dave

...

Story

I remember back then

When boys no get Wetin to chop

When man dey sleep on cold ass floor

Gari to soak we no fit afford groundnut

The boy from trenches now

Shey you know know say

My story don change oh

We no dey the same place

Wey we dey before

Jah don lift my head to the top

Chorus

Now I gat joy

Joy overflow

Joy in my heart

Joy in my heart

End of My Story lyrics ft. Tayo Olowo - Luddy Dave

My Story lyrics ft. Tayo Olowo - Luddy Dave

My Story lyrics ft. Tayo Olowo - Luddy Dave

My Story lyrics ft. Tayo Olowo - Luddy Dave

My Story lyrics ft. Tayo Olowo - Luddy Dave

My Story lyrics ft. Tayo Olowo - Luddy Dave

Search This Blog