If No Be You lyrics ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja & SON Music - Moses Bliss
...
If no be you where I for dey?
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand you dey my side
When I no know wetin to do you be my Guide
Chai, I owe my life to you, Lord I live to worship you..
(If no be you)

When I think of all you've done
I no fit talk am all
You no dey disappoint
Na you, dey pick me when I fall
If e no be for your grace
If to say you no show face
My life for no make sense at all
Na your grace yoooh wey dey
This life I live... Is a testimony
I'm grateful for your grace.. that has kept me in this place
Oh Lord, you fill my life with goodness
Now all I see is sweetness
You've made my life a statement
In your love I am contented
Chorus:
If no be you where I for dey?
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
(To youuu) To you I give my all
When people fall my hand you dey my side
When I no know wetin to do you be my Guide
Chai I owe my life to you, Lord I live to worship you..
Father of love your mercy sure
You no dey fail I don see result
I must confess say your word dey work
Daddy your word dey work and e sure for us
You hold my hand and show me the wayyy
You no let me fall or my legs to shake
Pillar of my life I go sing your praise
Since you touch my life I no dey the same
Hm hm hm I remember, hm when suffer, tie me like wrapper, been dey plenty palava, hm hm hm
But the story neva finish oo
Cuz I geti God wey dey answer me oo
Suddenly you changed me
Gave my life a meaning
Now I am counting my blessings every season oh
God na you stand by me, when trials and challenges dem been wan kpai meeee
Truly you're my Saviour, my Father, there can never be another
You're my Shepherd, my Provider
Always... you daily load me, you dey answer my prayers
You're my Lord and my Master, no dey ever let me suffer
Laiiye... I put my life in youuuu (uuuh)
God you have been so gooood (uuuh)
I pour my heart in youuuu (yeeeahh)
God this your love is good
Chorus:
(If no be you)
If no be you where I for dey?
My life for end tey tey
Baba na you wey bring me out of shame
To you I give my all
When people fall my hand you dey my side
When I no know wetin to do you be my Guide
Chai I owe my life to you..
Lord I live to worship you..
End of If No Be You lyrics ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja & SON Music - Moses Bliss
If No Be You lyrics ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja & SON Music - Moses Bliss
If No Be You lyrics ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja & SON Music - Moses Bliss
If No Be You lyrics ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja & SON Music - Moses Bliss
If No Be You lyrics ft. Festizie, Chizie, Ebuka Songs, Neeja & SON Music - Moses Bliss
Other lyrics
James and Daniella – Imba Ee Roho Yangu Lyrics
P Daniel Olawande – Mapariwo Lyrics
Laura Bretan – In Your Arms Lyrics
Laura Bretan – In Your Arms Lyrics
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only