Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad

 Lyrics


Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad

...

HEAVEN'S GATE - GODFREY GAD

...


G to the A-D

Whatever you say, me I go do

Even when them they look me like fool

Cause you no dey do me April fool

E no get wetin you cannot do

I know Jehovah shed his blood for me

I no remember when I asked you to do the things you do

Now I be member for your family now I know

You dey give me blessings everyday You dey give me speed with no delay

The way to Calvary no be play

All my credit na you dey pay

Aya this kind love I can't explain

I don't deserve it but na me you locate

My Lord and friend

They can't fit relate

It is by your blood for me you open Heaven's Gate Lelele ×2

Yeah, na me commit offence, na you dey take blame

Na me deserve punishment, na you dey come slain

Unbelievable mistake them give am raw pain

Sin no fit hold me bound cause na you break the whole chains.

You took man's form refuse to form God

Became a little lower.

Is this my Lord?

Like Lazarus now me I dey come forth

Cause the life wey you dey give na him dey come with comfort.

Jababan for the town na you be landlord

Life and death no get connect na you be sure plug

Cardiac circle na you dey pump blood for my attornment

You agree to she your own blood

Sir you no dey disappoint me like Inec

I go dey talk about you even if na sound check Na you give hold on wey make me con check cause all the gifts wey dey give me omoh na blank cheque.

Ayaya this kind love I can't explain

I don't deserve it but na me you locate

My Lord and friend They can't fit relate

It is by your blood for me you open Heaven's Gate.


End of Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad




Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad
Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad
Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad
Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad
Heaven's Gate lyrics - Godfrey Gad



Search This Blog