Moses Bliss – Nothing Lyrics

Moses Bliss – Nothing Lyrics

Moses Bliss – Nothing Lyrics


Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do

E no Matter

Wetin you dey go Through

Make you no Forget

No thing wey God no fit do


Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no Fit Change O

E no Matter

Wetin dem be Tell you

(I’m here to tell you)

Nothing wey God no Fit do


No Man wey God no Fit Bless

No Man wey God no Fit Help O

E no Matter

Wetin you dey go Through

(I have come to Tell you)

No man wey God no Fit Bless


No Man

Wey God no Fit Lift (Ah)

No Man wey God no Fit Lift

E no Matter

Wetin you dey go Through

Make you no Forget

No man wey God no Fit Lift


No Door

Wey God no Fit Open

No Door wey God no Fit Open

E no Matter

Wetin you dey Go through

(I’m here to tell you)

No Door wey God no Fit Open


No Man

Wey God no Fit Heal

No Man wey God no Fit Touch O

I’ve never seen

The Righteous Forsaken

Never seen the Sea Begging Bread

I’m here to Tell you

No Man wey God no Fit Heal


Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do

E no Matter

Wetin you dey go Through

I’m here to Tell you

Nothing wey God no fit do

E no Matter

Wetin you dey go Through

Make you no Forget

Nothing wey God no fit do


End of Moses Bliss – Nothing Lyrics


Moses Bliss – Biography

Personal Information

Full Name: Moses Bliss Uyoh Enang

Stage Name: Moses Bliss

Born: February 20, 1995

Place of Birth: Akwa Ibom State, Nigeria

Nationality: Nigerian

Occupation: Gospel Singer, Songwriter, Pianist, Worship Leader, Entrepreneur

Genres: Gospel, Contemporary Worship, Afro-Gospel

Early Life & Background

Moses Bliss was born on February 20, 1995, in Akwa Ibom State, Nigeria, into a Christian family. From a young age, he developed a passion for music, learning to play the piano, drums, and guitar. He grew up surrounded by gospel music and church worship, which shaped his path into music ministry.

Education

He attended primary and secondary school in Akwa Ibom State before moving on to higher education. Moses Bliss studied Music Technology at the National Open University of Nigeria (NOUN), where he honed his skills in music composition and performance.

Career & Music Journey

Moses Bliss began his professional music career in 2017 with the release of his debut single, “E No Dey Fall My Hand.”

His big break came in 2019 when he released “Too Faithful”, a song that gained massive recognition across Nigeria and beyond. The song became an anthem of God’s consistency and faithfulness, establishing him as a fast-rising gospel star.

In 2020, his song “Bigger Everyday” went viral, further solidifying his place in the gospel music industry.

He is the founder of Spotlite Nation, a gospel record label through which he mentors and promotes young gospel artists.


Moses Bliss – Nothing Lyrics

Moses Bliss – Nothing Lyrics

Moses Bliss – Nothing Lyrics

Moses Bliss – Nothing Lyrics


OUR MISSION

Our MISSION is to spread the gospel through the promotion

of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.


The idea to support and promote Music Events,

Church Revivals and similar activities

within the Christian faith is what we share


Other lyrics


OCHE JONKINGS – I WANT TO BE LIKE JESUS LYRICS


Gabriel Eziashi – Come Alive Lyrics


MOVEMENT LYRICS– TESTIMONY JAJA


Don’t Fight Alone lyrics By Jon Reddick


God Help Me lyrics- Unspoken


*COPYRIGHT DISCLAIMER*

We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.

All Lyrics rights belong to its original owner/owners.

No copyright infringement is intended.

We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners

Contents here are for promotional purposes only.


Please Add a comment below if you have any suggestions

Thank you & God Bless you!

All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners

Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only!

Search This Blog