Tinbake lyrics by Limoblaze and Greatman Takit
[Intro]
Ti m ba ke abba father gan O'n je mi
E dey hear me
Baba mi
By the blood I dey para gan no near me
Dem dey fear me
Ota mi
[Verse 1: Limoblaze]
Ehn
Momo pe daily, daily I can boast you’re unfailing
Since the day that you name me
My enemy have been waiting
Usually I praise like this and I dance like this
I hope you don’t mind if I scratch that itch
Praise is my weapon of warfare
I know if I call you it’s certain, o man doun
One thing about my real Gees
When it sup we all know how it gaz be
Knees to the floor both hands in the air
Praise till the blind man start see clear
We dey praise till the lame walk, this one na warfare
And we get God wey dey hear us ahh!
Jagun Jagun I know that you dey answer me
[Pre-Chorus]
Ti m ba ke abba father gan O'n je mi
E dey hear me
Baba mi
By the blood I dey para gan no near me
Dem dey fear me
Ota mi
[Chorus]
Ahhhh!
Dide Dide Dide show them
Ko ta mi mo pe oluwa dey here
I don't care if they come from the east
If they come from the west my Jagun Jagun dey here
Dide Dide Dide show them
Ko ta mi mo pe oluwa dey here
I Say if they come from the east
If they come from the west my Jagun Jagun dey here
[Verse 2 : Greatman Takit]
I talk less, no cho cho cho for the contest
When I’m confronting their congress
I call their bluff and I stay first
(mtchew)
Me no send any one seh
Action film when we on set
Good riddance to bad nonsense
Christ is Lord make dem confess
I'm fetching with joy from the konga
Salvation mi Jin lo far
When I pray for the altar
Ebelebe for the ota
Come back to the game bi ti pogba
No weapon formed fit prosper
Righteous man may fall seven times
But every time wey I call on the name
Tinbake...
[Pre-Chorus]
Ti m ba ke abba father gan O'n je mi
E dey hear me
Baba mi
By the blood I dey para gan no near me
Dem dey fear me
Ota mi
[Chorus]
Ahhhh!
Dide Dide Dide show them
Ko ta mi mo pe oluwa dey here
I don't care if they come from the east
If they come from the west my Jagun Jagun dey here
Dide Dide Dide show them
Ko ta mi mo pe oluwa dey here
I Say if they come from the east
If they come from the west my Jagun Jagun dey here
[Outro]
Ti m ba ke abba father gan O'n je mi
E dey hear me
Baba mi
By the blood I dey para gan no near me
Dem dey fear me
Ota mi
End of Tinbake lyrics by Limoblaze and Greatman Takit
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only
0 Comments