Preye Odede – Dey Pray lyrics Ft. Prinx Emmanuel
[Intro]
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
[Verse 1]
I know say you don tire to dey pray
You don dey wait and e don tay
Just dey pray o, just dey pray
One day e go happen o (Amen!)
Many, many prayer e dey answer
God is good o, God is big o
And if you dey pray make you believe o say
This God e go do am o
[Chorus]
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
Work o, pray o
When everybody just dey play
No time to check time o
Na the thing wey dey work for us
[Chorus]
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
[Verse 2]
I remember wetin prayer do for Paul and Silas
Broke the chains, the bars of iron asunder
Prison break for night, na so they file out
Prayer been work for dem (E dey work!)
I remember wetin prayer do for sister Hannah
Earlier been think say, the woman dey maga
Nine months later people don gather
To see the evidence oh
I go dey protongba kala debele
See, I no go stop to kabash o
Me, I be new creation
Prayer na my lifestyle oh
[Chorus]
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
Just dey pray, just dey pray
When everybody just dey play
Just dey pray, just dey pray
Na the thing wey dey work for us
[Outro]
When we wake up in the morning
(We pray)
Even in the noon time
(We pray)
Before we go to bed o
(We pray)
Na the thing wey dey work for us
We go dey growl
(We pray)
Speak in tongues
(We pray)
Iyoyoyoyoyo
(We pray)
Na the thing wey dey work for us
Even online o
(We pray)
When we come out
(We pray)
Even in the market we pray
(We pray)
Na the thing wey dey work for us
As we dey work we dey pray
(We pray)
As we dey pray, we believe o
(We pray)
As we believe e dey work o
(We pray)
Na the thing wey dey work for us
(We pray)
(We pray)
(We pray)
Na the thing wey dey work for us
(We pray)
(We pray)
(We pray)
Na the thing wey dey work for us
End of Preye Odede – Dey Pray lyrics Ft. Prinx Emmanuel
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only
Other lyrics
SteveHills – Hallelujah lyrics
0 Comments