Come and See lyrics by Festizie
Na your blessings I dey See
Na you wey dey run am for me
Dem dey always see defeat
Cos nobody fit collect something wey you don give
Nobody fit stop Wetin my daddy done do
What the lord has done Come and see
I nor fit talk am finish oh
Day by day the blessings dey on repeat oh
Na God dey do am for me oh
Many blessings dey on ground
All the time wey you cover me
From the evil , even when I no see oh
Na you steady dey pamper me
This your love e too dey benefit me oh
Everytime you come through
I nor fit talk am finish oh
Day by day the blessings dey on repeat oh
Na God dey do am for me oh
I nor fit talk am finish oh
Day by day the blessings dey on repeat oh
Na God dey do am for me oh
(Ah ah ah)
End of Come and See lyrics by Festizie
Who Festizie Is
Nigerian gospel singer and songwriter
He is signed to Spotlite Nation, a gospel record label based in Abuja
Music & Style
His music is in the contemporary gospel / Afropop gospel space
Themes often include gratitude, worship, thankfulness, victory, faith, and praise
Notable Works
Album Uwese released August 8, 2025 — 12 tracks. The title “Uwese” means “thank you” in the Edo language.
Some songs from Uwese: “Winning”, “My Everything”, “Imela”, “Ten Million Reasons” (feat. Neeja), “Bye Bye” (feat. Greatman Takit)
Song Miracle with Moses Bliss and Chizie
Other singles: Joy, Ifunaya (with Chizie)
Come and See lyrics by Festizie
Come and See lyrics by Festizie
Come and See lyrics by Festizie
Come and See lyrics by Festizie
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only
0 Comments