Pikin lyrics by Cee Sharp & Neon Adejo
Uhhh yeah Yeahh
Cee Sharp wey dey see sharp Ohhh
Yeahh yeahhh
Mia discover mi mission
And me put ina mi own pattern Afro gosple banger
Beattaman
(Verse 1)
Oh yeah
Many many things
You've been going through
Be like say na only you
Life E come dey hit you gbas gbos
But I gat good news for you Inside the
struggles and wahala You can look to Abba Father I've been where you are And this is what he said to me (Hook/Chorus)
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your fears
Come put am for my body He tell me Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
Love way too sweet I no fit run ohh The grace for my head e no fit fall oh
Love way too sweet I no fit run ohh The
grace for my head e no fit fall oh
Love way too sweet I no fit run ohh The grace for my head e no fit fall oh Love way to sweet I no fit run ohh
The grace for my head e no fit fall oh
Ahhh ahh
You're my daddy
Ahhhh ahh
You leave ninety-nine Chase after one you love Love Love Oh oh
You leave ninety-nine Chase after one you love
(Verse 2)
See
I can't start to tell you everything have been through But I thank God for mercy All my life have been running from issues
But he kept me from falling
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
Why I no go worship you
Tell me, tell me why I no go worship you God..
Why I no go worship you
Tell me tell me why I no go worship you, God (Hook/chorus)
He tell me
Say my pikin no worry Cast all your fears
Come put am for my body He tell me Say my pikin no worry Cast all your cares
Come put am for my body
Love way too sweet I no fit run ohh The grace for my head e no fit fall oh
Thank you papa For loving me For loving me
Thank you papa
End of Pikin lyrics by Cee Sharp & Neon Adejo
Other lyrics
My Encounter lyrics By F Joez Ft. Baruch
Blessed lyrics By Cyprian Chinex
Mairos ft Lilmizzy - Hallelujah Lyrics
CeCe Winans ft Todd Dulaney - More Than This, Sanctuary Lyrics
Yadah - Never Seen (ft Sunmisola Agbebi) Lyrics
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only