Blood of Jesus (No Be Cho) lyrics by Tbabz, Oba Reengy & Pillar YRR
Eje Jesu ti gbamila
Ore yapa ti morigba
Monipe oti bamise
Mobori aye
Eje mofi conquer
E dey speak better things
Advocate legal legal things
Omo the blood dey work And they know wassup Agbara be with authority
Jigi jigi jigi jigi
Eje Jesu busy busy
E dey work till eternity
O re ibi re calamity
Ekigbe Halle Halle
Olugbala de
Oluwa mi Jesu mi ti yege
Ma lewon bo de ma lewon lere
Emikemi gbogbo won masare toripe
The blood dey work no be cho cho cho (the blood dey work no be cho cho cho)
The sacrifice no be Kanavo (the sacrifice
no be kanayo)
The blood dey work no be cho cho cho ( the blood dey work no be cho cho)
Blood of Jesus no be cho cho cho (the blood dey work no be cho cho cho)
You ma you sabi wetin you the do to ball omoh na sacrifice
You say na grace but you dey with red wrapper and candle you no dey sleep for night
But mv sacrifice is better
No renewal no be data
The blood of Jesus dey amplify my effort proper mix engineer
The blood dey cover me, shey you never get the intel?
angel of death pass over me joor, see the blood for my lintel
And I dun cross to the better side, Pharaoh, No try to even chase His blood paid it once, and for all. This one no be high purchase
The blood dey work no be cho cho cho (the blood dey work no be cho cho cho)
The sacrifice no be Kanayo (the sacrifice no be kanayo)
The blood dey work no be cho cho cho ( the blood dey work no be cho cho)
Blood of Jesus no be cho cho cho the blood dey work no be cho cho cho)
I hope say you know say, wel've been saved by the blood of the Lamb ba?
So when the blood dey speak e dey speak no be cho cho cho no be lamba
Hahahahha
I hope say you know say, we 've been saved by the blood of the Lamb ba?
So when the blood dey speak e dey speak no be cho cho cho no be lamba
Hahahahha
Let\'s gooooooo
00000
The blood dey work no be cho cho cho (the blood dey work no be cho cho cho)
The sacrifice no be Kanayo (the sacrifice no be kanayo)
The blood dey work no be cho cho cho ( the blood dey work no be cho cho)
Blood of Jesus no be cho cho cho ( the blood dey work no be cho cho cho
End of Blood of Jesus (No Be Cho) lyrics by Tbabz, Oba Reengy & Pillar YRR
Other lyrics
Preye Odede – Yahweh This is You Lyrics
To Worship You lyrics ft Onos -Angela Moss Poole
Naomi Raine – The Story I’ll Tell Lyrics
Olore Ofe lyrics By Gloria Peter
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only