Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
...
Beuse my pcapa dey in control
I nor fit fail oh
He is more than able oh
Because my daddy dey for him throne
Observe my life oh
See the way e align oh
Because I'm under
I'm under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Because I'm under
I'm under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
My daddy cover me
Cover cover cover
Give his angels charge over me
Over over over
Dem no fit koba me
Koba koba koba
Odeshi dey for my body
Wetin you see
Wetin you see
For my body
For my body
Wey you dey carry me go
Na you dey carry me go
I dey under the canopy
So I no get wahala
I get no p
When dem try to put am for my body e bounce
Cause Jehovah e cover me (cover me)
Your love no dey stop
E nor get e check point oh
Everything you do is on point oh
Lord na my head wey you anoint oh
Your grace no dey rest
E dey always dey follow me
Your joy be my strength
E dey power me
No other power fit to oppose me
Because I'm under
I'm under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Because I'm under
I'm under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Twenty-four seven
You be God
Na you get all power
I dey steady dey collect oh
Cause na your hotspot me I connect oh
If you check am
Oil dey my head
You dey see am wella
Olorun Oba na you set my ladder
Anytime I step inna the place na fire
By the grace of God
The gbedu dey sama
Planted by the waters I nor need mai ruwa
If you know my name
Omo na God dey do am
Amarachukwu jejely dey lift me higher higher
Under your canopy
Papa you cover me
Shey na you wey dey give me ability
I get your backing your agility
From now till eternity
(Till infinity)
My brother my sister
Na baba dey carry the boy go far
Anywhere I enter
Moves monumental
Inside him plans Na me dey for the center
Because I'm under
I'm under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Because I'm under
I'm under the umbrella
Na God dey run am for me
He is more than able oh
Because my papa dey in control
I nor fit fail oh
He is more than able oh
Because my daddy dey for him throne
Observe my life oh
See the way e align oh
End of Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
Umbrella ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
Moses Bliss has unveiled a powerful new track titled “Umbrella,” showcasing his remarkable talent as a Nigerian gospel singer and pianist.
However, this soul-stirring song features a diverse ensemble of gospel artists, including Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja, Membrane, Doris Joseph, Ajay Asika, and Godfrey Gad, each bringing their unique touch to the piece.
Produced with great finesse, it builds on the success of Bliss’s previous release, “I Love You Lord,” which featured the talented Sunmisola Agbebi. The production quality elevates its inspirational message, blending smooth melodies with a rich, uplifting arrangement.
For those who appreciate uplifting gospel music, this track is a must-have. Its heartfelt composition and collaborative spirit make it a standout addition to any music collection.
Nigerian gospel vocalist lyricist and entertainer, Moses Bliss, has delivered another track named "Burning" that makes certain to catch the hearts of music darlings all over. The tune is a perfectly composed and formed piece that features Moses Bliss's inconceivable ability as a musician.
The tune "Umbrella" is an astounding record that ought to track down its put on your Playlist. With its entrancing songs and spellbinding beat, turning into a fan number one quickly is bound.
With its snappy tune and sincere verses, "Umbrella" is an unquestionable necessity for any individual who values extraordinary music. The capable included craftsmen, Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja, Membrane, Doris Joseph, Ajay Asika, and Godfrey Gad, includes their own one-of-a-kind flavor the track, that will give you a much-needed boost and take you higher than ever of love and praise.
In the event that you love Moses Bliss' profound and sincere music, "Umbrella" is an unquestionable necessity. It delightfully exemplifies his unmistakable sound and exhibits his development as a craftsman
Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss
Umbrella lyrics ft. Festizie, Chizie, S.O.N Music, Neeja & Membrane - Moses Bliss