Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

 Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

Dem say Dem say
the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say
Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy
give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This Ojoro, This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh

 

Ayoyo Ayoyo
Che che che ayoyo
Odun momi oh[ayoyo]
Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

 

Pekem Pekem Pekem
Alerti enter Pekem
Sugar Sugar Sugar
Belle dey sweeti Sugar
Honey Honey Honey
The melody like Honey
Oh by the way
E many be like water eh
Oh by the way
E many be like water eh

E don dey chu chu chu[ayoyo]
Ayoyo Ayoyo[ayoyo]
Che che che[ayoyo]
Odun momi oh[ayoyo]

Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

 

Dem say Dem say
the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say
Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This Ojoro
This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh

 

Modupe
Ese Ese Baba
Ese ese ese oh[Ese Ese Baba]
Modupe sir[Ese Ese Baba]
Modupe Modupe Modupe
[Ese Ese Baba]
Everybody join me say Ese eh
[Ese Ese Baba]
OLuwaSEun ewa bami gbegba ope oh
[Ese Ese Baba]

What shall I render [Ese Ese Baba]
What shall I offer [Ese Ese Baba]
How can I pay ay ay [Ese Ese Baba]

 

E don dey chu chu chu chu
Ayoyo Ayoyo
Che che che[ayoyo]
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

Chants ….

End of Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics


Mike Abdul
Full Name & Birth
Real name: Michael Olayinka Abdul
Born: February 12, 1977
Birthplace: Lagos State, Nigeria
Family roots: From Ijebu-Ode in Ogun State
Education
Early schooling: A-Z Nursery and Primary School, and Mayflower School, Ikenne
Higher education:
  • Studied Electrical Engineering at Yaba College of Technology, Lagos
  • Studied Theology & Christian Education at Faith Christian Theological Seminary, Sango Otta, Ogun State
Music Career & Ministry
Co-founded the gospel group Midnight Crew in November 2001; the group became very popular, especially known for songs like Igwe
Held leadership role as an executive officer with Midnight Crew Music Ltd
Also associated with Spaghetti Records (his own label)
Successfully transitioned to a solo career; released albums & notable songs such as Good 2 Go, Korede, Grateful, Morire, Iro Hallelujah, 30 Billion Hallelujah, God Alone, Pray for Me, Cross Over, etc.
Style: Gospel with fusion of African rhythms, contemporary gospel, and efforts to blend indigenous sounds into worship
Recent Work
In 2024, he released an album titled Ojoro, with tracks that include Ojoro, Thank God, along with several collaborations
Has been releasing new songs that explore themes of gratitude, worship, hope, and faith
Personal Life
His first marriage was to Vivien Stephen; they later separated
He is currently single
He is also known for signing and mentoring other gospel artists via his label

Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics


Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics

Mike Abdul Ft Clement Whyte – OJORO Lyrics


Other lyrics


Pere Jason ft. Progress – The Way You See Me Lyrics


Nnalio lyrics – Charity Isi


Ó’DÉ lyrics – Psalmos Ft. Gbenga Ileri


Trust in You Lord lyrics – Efa Bernard


Apostle G – Grateful Lyrics


OUR MISSION

Our MISSION is to spread the gospel through the promotion

of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.


The idea to support and promote Music Events,

Church Revivals and similar activities

within the Christian faith is what we share


*COPYRIGHT DISCLAIMER*

We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.

All Lyrics rights belong to its original owner/owners.

No copyright infringement is intended.

We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners

Contents here are for promotional purposes only.


Please Add a comment below if you have any suggestions

Thank you & God Bless you!

All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners


Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only

Search This Blog