Mike Abdul - Ojoro Lyrics

Mike Abdul - Ojoro Lyrics


Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro

Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro

You bless the boy give him victory Ojoro

The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This Ojoro
This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh

Chorus:
Ayoyo Ayoyo
Che che che[ayoyo]
Odun momi oh[ayoyo]
Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

Pekem Pekem Pekem
Alerti enter Pekem
Sugar Sugar Sugar
Belle dey sweeti Sugar
Honey Honey Honey
The melody like Honey
Oh by the way
E many be like water eh
Oh by the way
E many be like water eh

Chorus: e don dey chu chu chu[ayoyo]
Ayoyo Ayoyo[ayoyo]
Che che che[ayoyo]
Odun momi oh[ayoyo]
Ayoyo [ayoyo]
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro

Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro

You bless the boy give him victory Ojoro

The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This Ojoro
This Ojoro
This Ojoro you do for me e good oh

Modupe
[Ese Ese Baba]
Ese ese ese oh[Ese Ese Baba]
Modupe sir[Ese Ese Baba]
Modupe Modupe Modupe [Ese Ese Baba]
Everybody join me say Ese eh[Ese Ese Baba]
OLuwaSEun ewa bami gbegba ope oh[Ese Ese Baba]
What shall i render[Ese Ese Baba]
What shall i offer[Ese Ese Baba]
How can i pay ay ay[Ese Ese Baba]

Chorus: e don dey chu chu chu chu
Ayoyo Ayoyo
Che che che[ayoyo]
Odun momi oh
Ayoyo
As e dey sweet us oh[ayoyo]
E no go pain us oh[ayoyo]
Dem know us before [ayoyo]
E don better pass before [ayoyo]

End of Mike Abdul - Ojoro Lyrics


Mike Abdul – Biography
Full Name:
Mike Abdul
Background & Early Life
Mike Abdul is a Nigerian gospel singer, songwriter, and music producer, best known as a dynamic praise minister. He hails from Ogun State, Nigeria, and is celebrated for his unique fusion of Fuji, African rhythms, and contemporary gospel sounds.
Music Career
Mike Abdul began as a member of the famous gospel group Midnight Crew, which gained popularity with their hit song Igwe.
After years of success with the group, he launched his solo career, carving a niche with his energetic Fuji-infused gospel style.
He is also the founder of Spaghetti Records, a label that has signed and produced several gospel acts.
Notable Songs
Some of Mike Abdul’s most recognized songs include:
Morire
Blessings All Around Me
Toh Marvelous
Korede
30 Billion Halleluyah
Iro Halleluyah
With Midnight Crew:
Igwe
Kene Jesus
Albums
Good 2 Go (2014)
Korede (2016)
Cross Over (2018)
Iro Halleluyah (2021)
Style & Impact
Famous for bringing Fuji into gospel music, giving his songs a celebratory, dance-inducing energy.
A respected figure in Nigerian gospel, influencing younger artists and keeping traditional praise expressions alive in contemporary worship.

Mike Abdul - Ojoro Lyrics
Mike Abdul - Ojoro Lyrics
Mike Abdul - Ojoro Lyrics
Mike Abdul - Ojoro Lyrics
Mike Abdul - Ojoro Lyrics

Other lyrics


EXALTED Lyrics Deborah Billyben ft Steve Crown


It’s You or You Lord – Mr M & Revelation


COME AND SEE – VICTORIA ORENZE Lyrics


Bolaa Fola – Halleluyah Lyrics


Jlyricz – Pamper Me Lyrics


OUR MISSION

Our MISSION is to spread the gospel through the promotion

of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.


The idea to support and promote Music Events,

Church Revivals and similar activities

within the Christian faith is what we share


*COPYRIGHT DISCLAIMER*

We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.

All Lyrics rights belong to its original owner/owners.

No copyright infringement is intended.

We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners

Contents here are for promotional purposes only.


Please Add a comment below if you have any suggestions

Thank you & God Bless you!

All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners


Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only

Search This Blog