Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics

 Lyrics


Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics



Oh no no
Bisi tun ti de o
Bisi gbe na de Okuku parada wai wai

Eti ti jabo o Jesu
Ewo eti lowo peteru
Ota sope ka jo dele ejo
Hmm haa
Ko se jo mo ko se jo mo
A ma ni issue
Esu sope mi o le bo
So ti gbagbe nio neighbour
Calvary pariwo pe

Nibo

No Evidence o
No Evidence o
Before Before no be case o
No Evidence o
See my past fit be red o
Omo komo confirm o
But Jesus has cleared it all so
No Evidence o
I am a freeman for life
I am a winner for life
I run commot leave the 99
Na me Papa kon dey find
hmm ani
Person wey dey in Christ
No dey loose Case for life
No Evidence
No no no no Evidence
No no no no Evidence
Its KennyBlaq again o
O nor nor nor nor
eeee

E get one time wey e be like say
Nothing make sense again
Instead make I call anybody
I call on Jehova make His blessings come my way
Were lo bami se
Wetin dem talk say ko sese
Now I am shining in glory and People dey ask say bawo lo sese
5 years ago o
Dem say I go fade away
No Evidence cuz Me I still dey give them dey go o
See my past fit be Red o
Omo komo confirm o
No Evidence
I am a freeman for life
I am a winner for life
I run commot leave the 99
Na me Papa kon dey find
hmm ani
Person wey dey in Christ
No dey loose Case for life
No Evidence
Bisimanuel tun ti de

Bisi gbe na de Okuku parada wai wai


End of Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics




Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics
Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics
Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics
Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics
Bisimanuel – No Evidence ft. KennyBlaq Lyrics

Search This Blog