Tosin Bee – Joy Lyrics

Tosin Bee – Joy Lyrics



 Joy joy joy joy…

Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere I go
Joy dey follow me
Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere around me
All I see is joy

Baba, for the things You’ve done for me
I no fit explain the joy I feel
‘Cos your love dey sweet my body
For the goodness and the mercy
Steadily standing by me
From nobody to somebody
Goodu goodu things wey you do for me
Pass wetin ordinary eyes can see eh eh
I can’t explain, I can’t explain…
Goodu goodu things wey you do for me
Pass wetin ordinary eyes can see eh eh
I can’t explain, I can’t explain…

Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere I go
Joy dey follow me
Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere around me
All I see is joy

I no fit count wetin You don do for me, no no…
Lord, I can’t explain oh
I can’t explain oh…
Na You dey keep my family
Dey make us dey live very happily
I know say I can’t explain oh…
Shey na You give me favour
You bless me and my neighbour
Oh my Lord and my Saviour
Lord, You are more than able
Shey na You give me favour
You bless me and my neighbour
Oh my Lord and my Saviour
Lord, You are more than able

Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere I go
Joy dey follow me
Joy joy joy
Is all of my desire oh
Everywhere around me
All I see is joy

Everybody, Baba God don do am…
(Baba God don do am)
Baba God don do…
(Baba God don do am)
E do me wellu wellu goodu goodu wellu oh…
(Baba God don do am)
Baba God don do am oh, yeah
(Baba God don do am)
Say, Baba don settle am oh yeah
(Baba don settle am)
Everything, everything, e don settle am oh
(Baba don settle am)
I no dey fear, I no dey worry oh…
(Baba God don pay am)
I no dey beg, I no dey borrow no, no, no…
(Baba God don pay am)
Every mountain will bow before the Lord
(Baba don break them down)
Every mountain of shame, mountain of sorrow
(Baba don break them down)
Everything is turning around for my good
(Baba God don do am)
Turnioniown, turnioniown, turnioniown
(Baba God don do am)


End of Tosin Bee – Joy Lyrics


Full name: Adejumobi Oluwatosin Akinkunmi
Date of birth: May 24
Place of birth: Ilorin, Kwara State, Nigeria
State of origin: Oyo State (Ogbomoso)
Education: Graduated with a degree in English from Olabisi Onabanjo University, Ago-Iwoye, Ogun State
Music & Career
Started music with a three-man band called Da Roots which toured western Nigeria.
After the group disbanded, he went solo.
He’s known for a musical style that blends African percussive elements (drums, talking drum, shekere, omele etc.) with gospel, R&B, Yoruba chants (Ewi), soul etc.
Some of his well-known songs include You Are God, Soromidayo, No Lockdown, Testimony, Blessed, It’s Happening
He performs with his band Beezlenation
Other Info & Impact
He has been nominated for multiple awards in the gospel scene
He runs events / worship experiences like Switch with Tosin Bee, Praise Affair, Communion with Tosin Bee, Praise Unlimited, etc.
He often mentors younger gospel artists and choirs
Known for delivering music that combines local African languages & culture with international styles

Tosin Bee – Joy Lyrics


Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics
Tosin Bee – Joy Lyrics

Other lyrics


THE PLACE WHERE I BELONG LYRICS – HOUSEFIRES


JEKALYN CARR – THE LIVING WORD LYRICS


Aka Jehovah lyrics By Gabriel Eziashi


Afunumba lyrics By Cecilia Marfo


Come On Everybody lyrics By Beulah Blossom


OUR MISSION

Our MISSION is to spread the gospel through the promotion

of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.


The idea to support and promote Music Events,

Church Revivals and similar activities

within the Christian faith is what we share


*COPYRIGHT DISCLAIMER*

We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.

All Lyrics rights belong to its original owner/owners.

No copyright infringement is intended.

We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners

Contents here are for promotional purposes only.


Please Add a comment below if you have any suggestions

Thank you & God Bless you!

All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners

Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only

Search This Blog