Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music

 Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music



Chorus]

If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

 

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

 

If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

 

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You

 

[Son Music – Verse 1]
When I Think
Of all You’ve Done
I no Fit Talk am all
You No Dey Disappoint
Nar You Dey Pick me
When I Fall

 

[NEEJA – Verse 2]
If E no be for Your Grace

If to Say You no Show Face
My Life for no make Sense at all
I will Praise You Everyday

 

[Ebuka Songs – Verse 3]
This Life I Live
Is a Testimony
I’m Grateful for Your Grace
That has kept me in this Race

 

[Doris Joseph – Verse 4]
Oh, Lord
You Fill my Life with Goodness

Now all I See is Sweetness
You’ve made my Life a Statement
In Your Love,
I am Contented


[SPOTLITE – Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Baba Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all,

 

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You.

 

[Ajay Asika – Verse 5]
Father of Love
Your Mercy Sure
You no dey Fail, I don See result
I must Confess Say
Your Word dey Work
Daddy Your Word Dey Work
And E Sure for us.

 

You Hold my Hand
And Show me the Way
You no Let me Fall
When my Legs dey Shake
Pilar of my Life,
I go Sing Your Praise
Since You Touch my Life
I No dey the same.

 

[Chizie – Verse 6]
I Remember when Suffer
Tie me Like Wrappa
Been dey Plenty Palava
But the Story never Finish O
Cause I get God
Wey dey Answer me O.

 

Suddenly You Changed Me
Gave my Life a Meaning
Now I am Counting my Blessings
Every Season O
Daddy, Nar You Stand by Me
When trials and Challenges
Them been wan Kpai Me.

 

[Festizie – Verse 7]
Really and Truly
You’re my Savior
, my Father
There can never be Another
You’re are my Shephard
My Provider, (Always)
You daily Load me,
You dey Answer my Prayer.

You’re are my Lord and my Master
No dey ever Let me Suffer (LAYE)
I keep on Loving You (You)
For You have been so Good (Good)
I Pour my Heart to You
For this Your Love is True.

 

[SPOTLITE – Chorus]
If No Be You where I for Dey
My Life for End Tay Tay
Papa Nar You
Wey bring me out of shame
To You I give my all

 

When People Fall my Hand
You dey my Side
When I no know wetin to do
You be my Guide
Chai! I Owe my Life to You
Lord, I Live to Worship You


End of Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music


Full name: Moses Uyoh Enang, popularly known as Moses Bliss.
Born on February 20, 1995, in Abuja, Nigeria.
He is originally from Akwa Ibom State.
From a young age, he showed interest in music: learning to play instruments like piano, drums, and guitar, singing in church choir, etc.
Music & Ministry Career
Moses Bliss officially started his music career in 2017 with the single “E No Dey Fall My Hand.”
He gained wider recognition in 2019 with the song “Too Faithful.”
Subsequent hits include “You I Live For,” “Bigger Everyday,” among others.
Albums & Notable Projects
His debut album Too Faithful came out in 2021, featuring 13 tracks.
His second album More Than Music (Transcendent Worship) was released in 2023.
More recently, he released The Expression (2025).
Other Ventures & Impact
Founder of Spotlite Nation, a record label aimed at nurturing emerging gospel talents.
Owner of a fashion brand called Shades of Bliss.
He hosts a yearly concert experience called The Bliss Experience.
Personal Life
In early 2024, he got engaged to Marie Wiseborn, a Ghanaian-based lawyer. They were married on March 3, 2024.
In January 2025, they welcomed their first child, a son.

Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music


Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music

Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music

Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music

Moses Bliss – IF NO BE YOU Lyrics ft Spotlite Music

Other lyrics


Naomi Classik – Onye Nzoputa and lyrics


City Music – Same Hands lyrics

 voices of fire - Joy (unspeakable) ft Pharrell Williams lyrics and mp3 download


Paul Tao-El-Shaddai – Jesus is Coming Soon Mp3 Download


Anthony Brown – Ancient Song (Mp3 Download & Lyrics)


OUR MISSION

Our MISSION is to spread the gospel through the promotion

of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.


The idea to support and promote Music Events,

Church Revivals and similar activities

within the Christian faith is what we share


*COPYRIGHT DISCLAIMER*

We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.

All Lyrics rights belong to its original owner/owners.

No copyright infringement is intended.

We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners

Contents here are for promotional purposes only.


Please Add a comment below if you have any suggestions

Thank you & God Bless you!

All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners

Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only


Search This Blog