MY STORY LYRICS - NEEJA
Verse 1]
Lord u know me
You know my Story
Yet You chose me for your Glory
Dem be no Notice
Say we no be Novice
I want them to know this
Na my GOD dey run things.
[Chorus]
Na them just dey
Wonder, wonder why
How you dey
Love me, Love me die
And it be Like Dream
For their Eyes
How we dey Move dey Multiply.
Na them just dey
Wonder, wonder why
How you dey
Love me, Love me die
And it be Like Dream
For their Eyes
How we dey Move dey Multiply.
[Verse 2]
I’m a Success Oh
I’ll never forget Oh
Before I no get O
Na Jehovah don bless Oh
Na why I Thank GOD Oh
Wey give me in Grace Oh
And without delay Oh
My Story E don change Oh
[Interlude]
Oooh Oh Oh Oh
Ooh Oh Ooh Oh
Uhm Uhm Uhm Uhm Uhm.
[Verse 1]
Lord u know me
You know my Story
Yet You chose me for your Glory
Dem be no Notice
Say we no be Novice
I want them to know this
Na my GOD dey run things
[Chorus]
Na them just dey
Wonder, wonder why
How you dey
Love me, Love me die
And it be Like Dream
For their Eyes
How we dey Move dey Multiply.
Them just dey
Wonder, wonder why
How you dey
Love me, Love me die
And it be Like Dream
For their Eyes
As we dey Move dey Multiply.
Verse 2]
I’m a Success Oh
I’ll never forget Oh
Before I no get O
Na Jehovah don bless Oh
Na why I Thank GOD Oh
Wey give me in Grace Oh
And without delay Oh
My Story E don change Oh
[Outro]
Oooh Oh Oh Oh
Ooh Oh Ooh Oh
Uhm Uhm Uhm Uhm Uhm
End of MY STORY LYRICS - NEEJA
Full name: Fafowora Oluwagbeminija Joshua (stage name Neeja)
Born: June 15, 2002
State of origin: Osun State, Nigeria
Raised in a Christian home, exposed to music early through church
Formal education: Attended St. John’s Anglican Primary School, then Osun State College of Education, Ilesa, where he studied Music Education and earned a National Certificate in Education (NCE) in 2022
Music Career
Started in church choir, participating in singing and worship from a young age
Gained popularity by making gospel covers (especially sped-up versions) on social media platforms like TikTok
Some covers include Joy in Chaos, Hosanna, Bukole Owo Oluwa, N Be Lori Aye Mi O
Officially signed to Spotlite Nation (a record label/management under Moses Bliss) in July 2023
Breakout single: Alone, released under Spotlite Nation
Other songs: My Story, Darling Jesus etc.
Status & Miscellaneous
He is still relatively private about personal relationships and family beyond early life
As of the latest updates, he appears single
Active on social media; using platforms to grow his fanbase through worship and gospel music
MY STORY LYRICS - NEEJA
MY STORY LYRICS - NEEJA
MY STORY LYRICS - NEEJA
MY STORY LYRICS - NEEJA
Other lyrics
Testifier - Omechra Fa Ncha lyrics and mp3 download
Duyile Adegbuyi - Holy lyrics and mp3 download
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only