MY STORY LYRICS - NEEJA

MY STORY LYRICS - NEEJA



 Verse 1]

Lord u know me
You know my Story
Yet You chose me for your Glory
Dem be no Notice
Say we no be Novice
I want them to know this
Na my GOD dey run things.

 

[Chorus]
Na them just dey 
Wonder, wonder why
How you dey 
Love me, Love me die
And it be Like Dream 
For their Eyes
How we dey Move dey Multiply.

Na them just dey 
Wonder, wonder why
How you dey 
Love me, Love me die
And it be Like Dream 
For their Eyes
How we dey Move dey Multiply.

[Verse 2]
I’m a Success Oh 
I’ll never forget Oh
Before I no get O
Na Jehovah don bless Oh
Na why I Thank GOD Oh
Wey give me in Grace Oh
And without delay Oh
My Story E don change Oh


[Interlude]
Oooh Oh Oh Oh
Ooh Oh Ooh Oh

Uhm Uhm Uhm Uhm Uhm.


 

[Verse 1]
Lord u know me
You know my Story
Yet You chose me for your Glory
Dem be no Notice
Say we no be Novice
I want them to know this
Na my GOD dey run things


[Chorus]
Na them just dey 

Wonder, wonder why
How you dey 
Love me, Love me die
And it be Like Dream 
For their Eyes
How we dey Move dey Multiply.

Them just dey 
Wonder, wonder why
How you dey 
Love me, Love me die
And it be Like Dream 
For their Eyes
As we dey Move dey Multiply.

Verse 2]
I’m a Success Oh 
I’ll never forget Oh
Before I no get O
Na Jehovah don bless Oh
Na why I Thank GOD Oh
Wey give me in Grace Oh
And without delay Oh
My Story E don change Oh

[Outro]
Oooh Oh Oh Oh
Ooh Oh Ooh Oh

Uhm Uhm Uhm Uhm Uhm

End of MY STORY LYRICS - NEEJA

MY STORY LYRICS - NEEJA


MY STORY LYRICS - NEEJA

MY STORY LYRICS - NEEJA

MY STORY LYRICS - NEEJA

MY STORY LYRICS - NEEJA

MY STORY LYRICS - NEEJA

MY STORY LYRICS - NEEJA

Search This Blog