Zion (Gbe) lyrics By Rehmahz
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh be oh ge oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
O ti gbe o ge oh gbe oh
Tell the man gbe o
Gbe oh ge oh ge oh
Gbe oh gbe oh be oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o
I get the recipe recipe wey go make the devil
run gbe gbe o
I get am spiritually me I no come to come
dey play o
Me and my guys we dey galant
Omoh no time for delay o
E be like barracks for IKEJA
Omo we no come to play oh
Last time dem been give am last card no
replay o
Shin gbain no go make me to dance to your
way o
Nobi everything I go give out for raba
Nobi every cloth me I dey buy for yaba
If e nobi God make you no dial my number
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
O ti gbe o gbe oh gbe oh
Tell the man ge o
Gbe oh gbe oh gbe oh
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o
No devil wey go fit to wreck me surely
No devil wey go fit to wreck us surely
Life fi zion na to just dey jolly o
Life fi zion Oya make we jolly o
Yeah yeah yeah
Last time dem been give am last card no
replay o
Shin gbain no go make me to dance to your
way O
Nobi everything I go give out for raba
Nobi every cloth me I dey buy for yaba
If e nobi God make you no dial my number
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Gbe oh gbe oh gbe oh gbe o
No devil wey go fit to wreck me surely
No devil wey go fit to wreck us surely
Life fi zion na to just dey jolly o
Life fi zion Oya make we jolly o
Yeah yeah yeah
Last time dem been give am last card no
replay o
Shin gbain no go make me to dance to your
way O
Nobi everything I go give out for raba
Nobi every cloth me I dey buy for yaba
If e nobi God make you no dial my number
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
Tell the man
Gbe oh gbe oh gbe oh
End of Zion (Gbe) lyrics – Rehmahz
Rehmahz – Biography
Personal Information
Full Name: Emmanuel Lucky Oche
Stage Name: Rehmahz
Born: March 15, 1997
Place of Birth: Benue State, Nigeria
Nationality: Nigerian
Occupation: Gospel Singer, Songwriter, Producer
Genres: Afro-Gospel, Christian Rap, Contemporary Gospel, R&B/Soul
Early Life & Background
Rehmahz was born on March 15, 1997, in Benue State, Nigeria. He grew up with a passion for music and creativity. From a young age, he was influenced by both gospel and contemporary sounds, which shaped his artistry. His Christian upbringing became the foundation of his lyrics and ministry focus.
Career & Music Journey
Rehmahz is one of the leading voices in Afro-Gospel, blending African rhythms with contemporary gospel, hip-hop, and soul. He began releasing songs independently, gaining attention for his unique sound and versatility.
His breakout moment came with the release of his EP “Rap & Jesus” (2017), followed by “Blessed” (2019) and several singles that gained traction on streaming platforms.
In 2021, he signed to HFP Music (UK), home to Afro-gospel artists like CalledOut Music. This partnership gave him global visibility, positioning him as one of the new-generation gospel artists to watch.
Zion (Gbe) lyrics– Rehmahz
Zion (Gbe) lyrics– Rehmahz
Zion (Gbe) lyrics– Rehmahz
Zion (Gbe) lyrics– Rehmahz
Other lyrics
I'll worship lyrics - Somy Ohuabunwa
Hallelujah lyrics By Derek Minor
Travis Greene – Strike The Ground Ft. Forward City Lyrics
Answers By Fire lyrics ft. Limoblaze - Pompi
OUR MISSION
Our MISSION is to spread the gospel through the promotion
of Gospel music, Ministries, Music concerts and more.
The idea to support and promote Music Events,
Church Revivals and similar activities
within the Christian faith is what we share
Zion (Gbe) lyrics– Rehmahz
*COPYRIGHT DISCLAIMER*
We do not own the Lyrics for any of the songs or the images featured on this website.
All Lyrics rights belong to its original owner/owners.
No copyright infringement is intended.
We STRONGLY advice you purchase tracks from outlets provided by the original owners
Contents here are for promotional purposes only.
Please Add a comment below if you have any suggestions
Thank you & God Bless you!
All Song Lyrics are the property and Copyright of the Original Owners
Songs and Images here are For Personal and Educational Purpose only!